This is a story written by AYANPOJU AYANYEMI NAJEEM (OLUWATIZZLE) Email: ayanyemiayanpoju@gmail.com
Good day Nairabis ladies and gentle men men name is oluwatizzle this going to be my first story ……….. All the write up here is about imagination not real pls part of this story must not be published and i will relly need your comment pls and pls if there any gramatical error abeg bear with me just tell me and i will make adjustment
UHMMMMMM i Can never forget it It on a bright sunday me and my goon we are for in number i wont name dem here but you will know there name as time goea by we were in our compund debating on were to go and spend our weekend all my friend started saying all sort of place name like shoprite,elegushi,quilox,spar,hotel, etc but have always see a film advert on tv i just told dem my goons say make dem let us enter silverbird say me never reach there before oooo nah so dem my friend accopt me say no lele nah i check time we still dey 8.30 am nah so we go play back first as it reach 9:00am nah so every body go im papa house go change clothe after like 30 min gather back together they debate how we go take go about it episode 2
As we enter road na so we see one cab dey come, nah so we stop the cab man Cab man: heyo biggie boiss how u nah day were u nah dey go ern
Guy 2: erm baba we dey go silverbird Cab man: silverbird he no far nah nah money gan gan
Guy 1: baba money no be problem
Cab man: okay una money nah 20000#
Me: baba weting appen nah help us reduce am abeg
Cab man: u no say petrol no dey and dis country u no hold up all dis and that
Me: baba leave trash 4 lawma shey u go carry us or not
Cab man: y i no go carry u go i be d fastest driver for my village nah (all burst into laugh)
Guy 2 erm baba if u like be champion 4 ur village dis place no be village nah lagos ooo na drive were 4 here oooo
Cab man: make u nah no worry enter make we dey go nah so we enter inside cab oooooooo on our way 2 silverbird Catch u guys tommorow
Episode 3 As we enter the cab na so the driver just they playe OLAMIDE OMO ABULESOWO On im ac naso i enter dream land i just they dream they see my self for usa sey i dey play with nicki minaj as i wan kiss her naso i hear better slap chai as i open my eye nah so all my friend start to the laugh me i just vex they para for them…..
Me: guy you be enemy of progress ooo
Guy 2: weting happen
Me: as i wan kiss nicki minaj na so you go dash me slap ( all laughing except the driver) (na so i just they observe were we dey i look left i look right we dey ontop bridge water ther every where naso i start to they cry As i they cry na so the driver ask say weting happen na so i continu to dey cry ooooo
Me: guy you nah wicked ooo you wan go kill me trow me inside water (continue crying) (all my friend continue laughing)
Guy 1 my guy u mumu why we go go kill you when you no offemd us
Guy 3: nah ontop 3rd mainland bridge you they nah abi u no no
Me: na so my eye wide open) ehn ehn so here nah d third mainland bridge them they talk about chai it better make persom they go out ooo
Cab driver: shey u never reach here before ni
Guy 2: baba no mind am jare him be jjc nah y ( we all burst laughing) The journey went smothly while we are chatting and laughing until our car broke down on the bridge chai wich kind wahala be dis nah nah so the driver come down check the car the car no move na so my frend say make we go out go help im push the car nah so i talk say i no dey go down because i they fear die.. Them my friend go down push the car until it start.. They enter the car and we enter road again.
Episode 4
As we enter road na so me and my niggar we start to they gist about so many things. Until we come down for third mainland bridge. After like 45 mins drive we reach the front of silverbird i was like waw so this place fine like this na so my friend start to they tease me they call me jjc na so me too start to they formm. we pay the driver him money.. We enter the gate come stay for one side they talk because the film wey we wan go watch go start by 4pm and nah 2:30pm we still dey naso some babe wey reseemble mammi water just pass by our side dem be 4 in number naso my friend start to the look like dummy
Me: guy y u open mouth dey look like dis nah
Guy 3: omo dis babe nah better maami water
Me; and u go dey do like person wey no something
Guy 1: omo i must carry one for dis girl go house today (na so we start to they laugh.. as i go look up na so me and one of the girl eye jam each oda i just dey look like dummy i no no weting i go talk.. I just do my package tell my friend say make we go grab somethong chop As we reach where we go buy popcorn and drink na so dis babe come there oo me and my friend come they wonder say weting appen I just go meet dem
Me: hello babe (dem just look me like say i s–t 4 body come burst into laugh) one of the girl was like weting do this small boy did we resemble your mate . Chai i just go back to my friend tell them weting happen. Dem talk say no yawa we come go sit down for one place dey eat our pop corn.
Episode5
As we dey eat our popcorn dey top am with pepsi come dey gist about how the day go be and how we go take teach dose 4 bitches a bitter lesson. As we dey talk na so d 4 babe dey come dey browse with there phone come dey laugh me and my friend just look each other eyes say make we go look for there trouble na so we stand up dey waka together they laugh as we near d babe dem no see us because dem too dey focus with dem sef na so d one wey abuse me earlier just hit me with her hand i was like wat d f–k before i go talk finish i just hear gbosaa for my face na so i start to they see star my face blur all eyes come dey on us i no fit cry i no fit laugh i no no weting i go talk na so one of d guy just for one corner just say hope dat slap dey sweet i just look him with bad eyes.. Face d girls. Na so all her friend start to they beg me say maake i no vex say d girl nah one hot temper babe i look him i no talk we just commot for there front i go watch my face with water come dey think of d next step to take i just tell my friend say i dey go house dem beg me say make i wait say make i no worry i look time na 3:15 we dey i talk say make dem let us go inside cinema. As we dey approach cinema nah so all d girls come run come meet us say make we no vex say dere friend wan beg me i tell dem say no yawa say were she dey dem carry me go meet her na so she start dey look like zombie
Girl: erm am sorry bro
Me: it nothing i no dat u are angry in d first place
Girl: erm let change topic jare
Me: so what re u doing here
Girl: we come to w atch movie
Me: okay .. Am temileyi but my friend call me tizzle
Girl: am simbi but my friend call me s*xy** dive
Me: waw that a nice name can i have ur pin simbi: yea sure 08120*******
Me: okay i will give u a cal later let go and watch d film As i dey near my friend i just see say dem don dey follow the girl they talk i was like uhmm
To Be Continued…
Read more at: http://proudlynationz.com.ng/2016/04/my-adventure-in-silverbird-galleria-part-1As we enter road na so we see one cab dey come, nah so we stop the cab man Cab man: heyo biggie boiss how u nah day were u nah dey go ern Guy 2: erm baba we dey go silverbird Cab man: silverbird he no far nah nah money gan gan Guy 1: baba money no be problem Cab man: okay una money nah 20000# Me: baba weting appen nah help us reduce am abeg Cab man: u no say petrol no dey and dis country u no hold up all dis and that Me: baba leave trash 4 lawma shey u go carry us or not Cab man: y i no go carry u go i be d fastest driver for my village nah (all burst into laugh) Guy 2 erm baba if u likebe champion 4 ur village dis place no be village nah llagos ooo na drive were 4 here oooo Cab man: make u nah no worry enter make we dey go nah so we enter inside cab oooooooo on our way 2 silverbird Catch u guys tommorow Episode 3 As we enter the cab na so the driver just they player OLAMIDE OMO ABULESOWO On im ac naso i enter dream land i just they dream they see my self for usa sey i dey play with nicki minaj as i wan kiss her naso i hear better slap chai as i open my eye nah so all my friend start to the laugh me i just vex they para for them….. Me: guy you be enemy of progress ooo Guy 2: weting happen Me: as i wan kiss nicki minaj na so you go dash me slap ( all laughing except the driver) (na so i just they observe were we dey i look left i look right we dey ontop bridge water ther every where naso i start to they cryAs i they cry na so the driver ask say weting happen na so i continu to dey cry ooooo Me: guy you nah wicked ooo you wan go kill me trow me inside water (continue crying) (all my friend continue laughing) Guy 1 my guy u mumu why we go go kill you when you no offemd us Guy 3: nah ontop 3rd mainland bridge you they nah abi u no no Me: na so my eye wide open) ehn ehn so here nah d third mainland bridge them they talk about chai it better make persom they go out ooo Cab driver: shey u never reach here before ni Guy 2: baba no mind am jare him be jjc nah y ( we all burst laughing) The journey went smothly while we are chatting and laughing until our car broke down on the bridge chai wich kind wahala be dis nah nah so the driver come down check the car the car no move na so my frend say make we go out go help im push the car nah so i talk say i no dey go down because i they fear die.. Them my friend go down push the car until it start.. They enter the car and we enter road again. Episode 4 As we enter road na so me and my niggar we start to they gist about so many things. Until we come down for third mainland bridge. After like 45 mins drive we reach the from of silverbird i was like waw so this place fine like this na so my friend start to they tease me they call me jjc na so me too start to they formm. we pay the driver him money.. We enter the gate come stay for one side they talk because the film wey we wan go watch go start by 4pm and nah 2:30pm we still dey naso some babe wey reseemble mammi water just pass by our side dem be 4 in number naso my friend start to the look like dummy Me: guy y u open mouth dey look like dis nah Guy 3: omo dis babe nah better maami water Me; and u go dey do like person wey no something Guy 1: omo i must carry one for dis girl go house today (na so we start to they laugh.. as i go look up na so me and one of the girll eye jam each oda i just dey look like dummy i no no weting i go talk.. I just do my package tell my friend say make we go grab somethong chop As we reach where we go buy popcorn and drink na so dis babe come there oo me and my friend come they wonder say weting appen I just go meet dem Me: hello babe (dem just look me like say i s–t 4 body come burst into laugh) one of the girl was like weting do this small boy did we resemble your mate . Chai i just go back to my friend tell them weting happen. Dem talk say no yawa we come go sit down for one place dey eat our pop corn. Episode5 As we dey eat our popcorn dey top am with pepsi u come dey gist about how the day go be and how we go take teach dose 4 bitches a bitter lesson. As we dey talk na so d 4 babe dey come dey browse with there phone come dey laugh me and my friend just look each other eyes say make we go look for there trouble na so we stand up dey waka together they laugh as we near d babe dem no see us because dem too dey focus withdem sef na so d one wey abuse me earlier just hit me with her hand i was like wat d f–k before i go talk finish i just hear gbosaa for my face na so i start to they see star my face blur all eyes come dey on us i no fit cry i no fit laugh i ni no weting i go talk na so one of d guy just for one corner just say hope dat slap dey sweet i just look him with bad eyes.. Face d girls. Na so all her friend start to they beg me say maake i no vex say d girl nah one hot temper babe i look him i no talk we just commot for there front i go watch my face with water come dey think of d next step to take i just tell my friend say i dey go house dem beg me say make i wait say make i no worry i look time na 3:15 we dey i talk say make dem let us go inside cinema. As we dey approach cinema nah so all d girls coome run come meet us say make we no vex say dere friend wan beg me i tell dem say no yawa say were she dey dem carry me go meet her na so she start dey look like zombie Girl: erm am sorry bro Me: it nothing i no dat u are gry ind first place Girl: erm let change topic jare Me: so what re u doing here Girl: we come to w atch movie Me: okay .. Am temileyi but myy friend call me tizzle Girl: am simbi but my friend call me s*xy** dive Me: waw that a nice name can i have ur pin simbi: yea sure 08120******* Me: okay i will give u a cal later let go and watch d film As i dey near my friend i just see say dem don dey follow the girl they talk i was like uhmm Epusode 6 As we dey eat our popcorn dey top am with pepsi u come dey gist about how the day go be and how we go take teach dose 4 bitches a bitter lesson. As we dey talk na so d 4 babe dey come dey browse with there phone come dey laugh me and my friend just look each other eyes say make we go look for there trouble na so we stand up dey waka together they laugh as we near d babe dem no see us because dem too dey focus withdem sef na so d one wey abuse me earlier just hit me with her hand i was like wat d f–k before i go talk finish i just hear gbosaa for my face na so i start to they see star my face blur all eyes come dey on us i no fit cry i no fit laugh i ni no weting i go talk na so one of d guy just for one corner just say hope dat slap dey sweet i just look him with bad eyes.. Face d girls. Na so all her friend start to they beg me say maake i no vex say d girl nah one hot temper babe i look him i no talk we just commot for there front i go watch my face with water come dey think of d next step to take i just tell my friend say i dey go house dem beg me say make i wait say make i no worry i look time na 3:15 we dey i talk say make dem let us go inside cinema. As we dey approach cinema nah so all d girls coome run come meet us say make we no vex say dere friend wan beg me i tell dem say no yawa say were she dey dem carry me go meet her na so she start dey look like zombie Girl: erm am sorry bro Me: it nothing i no dat u are gry ind first place Girl: erm let change topic jare Me: so what re u doing here Girl: we come to w atch movie Me: okay .. Am temileyi but myy friend call me tizzle Girl: am simbi but my friend call me s*xy** dive Me: waw that a nice name can i have ur pin simbi: yea sure 08120******* Me: okay i will give u a cal later let go and watch d film As i dey near my friend i just see say dem don dey follow the girl they talk i was like uhmm To Be Continued…
Read more at: http://proudlynationz.com.ng/2016/04/my-adventure-in-silverbird-galleria-part-1/
Me: okay .. Am temileyi but myy friend call me
tizzle
Girl: am simbi but my friend call me s*xy** dive
Me: waw that a nice name can i have ur pin simbi: yea sure 08120*******
Me: okay i will give u a cal later let go and watch
d film
As i dey near my friend i just see say dem don
dey follow the girl they talk i was like uhmm
Read more at: http://proudlynationz.com.ng/2016/04/my-adventure-in-silverbird-galleria-part-1/
Read more at: http://proudlynationz.com.ng/2016/04/my-adventure-in-silverbird-galleria-part-1/
As we enter road na so we see one cab dey
come, nah so we stop the cab man
Cab man: heyo biggie boiss how u nah day were
u nah dey go ern
Guy 2: erm baba we dey go silverbird Cab man: silverbird he no far nah
nah money gan
gan
Guy 1: baba money no be problem
Cab man: okay una money nah 20000#
Me: baba weting appen nah help us reduce am
abeg Cab man: u no say petrol no dey and dis country
u no hold up all dis and that
Me: baba leave trash 4 lawma shey u go carry us
or not
Cab man: y i no go carry u go i be d fastest driver
for my village nah (all burst into laugh)
Guy 2 erm baba if u likebe champion 4 ur village
dis place no be village nah llagos ooo na drive
were 4 here oooo
Cab man: make u nah no worry enter make we
dey go nah so we enter inside cab oooooooo on our way 2 silverbird
Catch u guys tommorow
Episode 3
As we enter the cab na so the driver just they
player OLAMIDE OMO ABULESOWO
On im ac naso i enter dream land i just they
dream they see my self for usa sey i dey play
with nicki minaj as i wan kiss her naso i hear
better slap chai as i open my eye nah so all my friend start to the
laugh me i just vex they para
for them…..
Me: guy you be enemy of progress ooo
Guy 2: weting happen
Me: as i wan kiss nicki minaj na so you go dash
me slap ( all laughing except the driver)
(na so i just they observe were we dey i look left
i look right we dey ontop bridge water ther
every where naso i start to they cryAs i they cry na so the driver ask
say weting
happen na so i continu to dey cry ooooo
Me: guy you nah wicked ooo you wan go kill me
trow me inside water (continue crying)
(all my friend continue laughing) Guy 1 my guy u mumu why we go go kill you
when you no offemd us
Guy 3: nah ontop 3rd mainland bridge you they
nah abi u no no
Me: na so my eye wide open) ehn ehn so here
nah d third mainland bridge them they talk about chai it better make
persom they go out ooo
Cab driver: shey u never reach here before ni
Guy 2: baba no mind am jare him be jjc nah y
( we all burst laughing)
The journey went smothly while we are chatting
and laughing until our car broke down on the bridge chai wich kind
wahala be dis nah nah so
the driver come down check the car the car no
move na so my frend say make we go out go
help im push the car nah so i talk say i no dey go
down because i they fear die.. Them my friend
go down push the car until it start.. They enter the car and we enter
road again.
Episode 4
As we enter road na so me and my niggar we
start to they gist about so many things.
Until we come down for third mainland bridge.
After like 45 mins drive we reach the from of
silverbird i was like waw so this place fine like this na so my friend
start to they tease me they
call me jjc na so me too start to they formm. we
pay the driver him money..
We enter the gate come stay for one side they
talk because the film wey we wan go watch go
start by 4pm and nah 2:30pm we still dey naso some babe wey reseemble
mammi water just
pass by our side dem be 4 in number naso my
friend start to the look like dummy
Me: guy y u open mouth dey look like dis nah
Guy 3: omo dis babe nah better maami water Me;
and u go dey do like person wey no something Guy 1: omo i must carry
one for dis girl go house
today
(na so we start to they laugh.. as i go look up na
so me and one of the girll eye jam each oda i just
dey look like dummy i no no weting i go talk..
I just do my package tell my friend say make we go grab somethong chop
As we reach where we go buy popcorn and
drink na so dis babe come there oo me and my
friend come they wonder say weting appen
I just go meet dem
Me: hello babe (dem just look me like say i s–t 4 body come
burst into laugh) one of the girl was like weting
do this small boy did we resemble your mate .
Chai i just go back to my friend tell them weting
happen. Dem talk say no yawa we come go sit
down for one place dey eat our pop corn.
Episode5
As we dey eat our popcorn dey top am with
pepsi u come dey gist about how the day go be
and how we go take teach dose 4 bitches a bitter
lesson.
As we dey talk na so d 4 babe dey come dey browse with there phone
come dey laugh me
and my friend just look each other eyes say
make we go look for there trouble na so we
stand up dey waka together they laugh as we
near d babe dem no see us because dem too dey
focus withdem sef na so d one wey abuse me earlier just hit me with
her hand i was like wat d
f–k before i go talk finish i just hear gbosaa for
my face na so i start to they see star my face
blur all eyes come dey on us i no fit cry i no fit
laugh i ni no weting i go talk na so one of d guy
just for one corner just say hope dat slap dey sweet i just look him
with bad eyes.. Face d girls.
Na so all her friend start to they beg me say
maake i no vex say d girl nah one hot temper
babe i look him i no talk we just commot for
there front i go watch my face with water come
dey think of d next step to take i just tell my friend say i dey go
house dem beg me say make
i wait say make i no worry i look time na 3:15
we dey i talk say make dem let us go inside
cinema.
As we dey approach cinema nah so all d girls
coome run come meet us say make we no vex say dere friend wan beg me i
tell dem say no
yawa say were she dey dem carry me go meet
her na so she start dey look like zombie
Girl: erm am sorry bro
Me: it nothing i no dat u are gry ind first place
Girl: erm let change topic jare Me: so what re u doing here

Epusode 6